Multi-talented Gospel music artiste - Gaza Danladi formerly known as Gahzahr releases his second single of the year - an Afro-fusion vibe ...
On the new single he puzzles on the ambiguous question as to why we have are found worthy of the price paid for our salvation and the privilege of sonship we enjoy.
The sensational mid-tempo Afro-beat rendition is produced by Abuja based producer - Shenomagain. Mixed and mastered by Sammixpro.
''For Me' is out and available on all digital platforms, go stream and download.
Stream audio via YouTube: https://youtu.be/-W_1xZwilCQ
___________________
Lyrics: Gaza Danladi - ''For Me''
CHORUS
You came and saw and conquered all
And because you had to do it for me
Tell me why you had to do it for me
And after all is said and done
Only you coulda done it for me
I wonder why you had to do it for me
VERSE 1
I dey see as you balance you dey dey for my matter
You gallant my bread you dey butter
Sapa no dey for my dormot
Guiding my way as I comot
See as your blessings dey pour me like water
And na you wey been pull me from gutter
You be making my life e dey better
Na why I sing nobody greater
You no need for me to give you currency.. but
You dey answer every emergency
Opor, things you do plenty
Na where I for dey if no be your mercy
VERSE 2
Why I no go sing
Plenty joy for me
Why I no go bring
Thank you join body
Oluwa loke somo
Won bere opor
Ko seni ton pe, lo fi si le
So now I no think am twice
Emi yaron Danladi
Sauti ka bani
Nothing can harm me
Long as you got me me..
___________________
Lyrics: Gaza Danladi - ''For Me''
CHORUS
You came and saw and conquered all
And because you had to do it for me
Tell me why you had to do it for me
And after all is said and done
Only you coulda done it for me
I wonder why you had to do it for me
VERSE 1
I dey see as you balance you dey dey for my matter
You gallant my bread you dey butter
Sapa no dey for my dormot
Guiding my way as I comot
See as your blessings dey pour me like water
And na you wey been pull me from gutter
You be making my life e dey better
Na why I sing nobody greater
You no need for me to give you currency.. but
You dey answer every emergency
Opor, things you do plenty
Na where I for dey if no be your mercy
VERSE 2
Why I no go sing
Plenty joy for me
Why I no go bring
Thank you join body
Oluwa loke somo
Won bere opor
Ko seni ton pe, lo fi si le
So now I no think am twice
Emi yaron Danladi
Sauti ka bani
Nothing can harm me
Long as you got me me..
Yeah na yea
HOOK
If no be say na you, I for don kpeme oo
If no be say na you I for don loose weight oo
If no be say na you dem for don wound me oo yea
If no be say na you yea, if no be you yea
Oluwa loke somo won bere opor
Ko seni ton pe lo fi sile
(Repeat)
Oh.. oo, Yaron Danladi
Connect
Instagram: @_gazaofficial
HOOK
If no be say na you, I for don kpeme oo
If no be say na you I for don loose weight oo
If no be say na you dem for don wound me oo yea
If no be say na you yea, if no be you yea
Oluwa loke somo won bere opor
Ko seni ton pe lo fi sile
(Repeat)
Oh.. oo, Yaron Danladi
Connect
Instagram: @_gazaofficial
No comments
Thanks for commenting.